Made In Lagos Ringtones

26039 ringtones matching "Made In Lagos". Here you can browse, listen and download Made In Lagos Ringtones for free. Best Made In Lagos Ringtones Download with MP3 file format for your Android mobile phone.

30
@Lillian
0
9 to 5 in Lagos, omo iyami no be child's play Grindin' on a steady, never settle even for one day Fi were fa gburu ko fi port e, all to get paid Eko lon pe bi, open eye koma lo gbe e gba one way Slept well but weyrey loma jiri laro Monday Driver slap passenger, odigobe lori highway Wetin dey my head nah to japa, nah to find way An hour late to work? my oga go comot 1K Lori Salary tawon omo ope fin jeun in one day Le tun ma yo ninu e, oloun e be like say you chop craze I dey work, but it's stories that touch when it's time to con save E con dey be like say only struggle dey my gene (gin) like Bombay Omo mehn e don tey, wey I buy Italo like Conte Only bosses eat from the pot's mouth like pompey Omose loma sare ku, iwo mbappe Even if you're tryna keep it cool, you go still snap like a portrait On a normal dubs Lagos is a stressful city 9-5 but the time frame is 5-9 really On my way to work, everybody is just sleepin' How do you expect them to function at work? man you're trippin' You're trippin' like Johny bravo who embarks on a journey To catch a damsel with his muscles, uhm, man it's funny Do you get the trips? if you don't take a journey It's a jungle, only the George (judge) survives, so pay an attorney Typical Naija employer doesn't want you to grow Its an issue for them if you act like you know Overuse and underpay is their mantra hommie 'Cause I work for you, you think that you own me hommie? If you like be genius, for this side dem no go rate you Pay you shit and always find a way to manipulate you So igbawo gan lomo'pe fe gara ninu penthouse? Typical Naija employee is half sane, half mental (furreal)
20
@Mirtel
459

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.